Biraz bekleteceğiz...Bilgilerini kontrol ediyoruz.
icon_player_arrow_down
JoyTürk
AdBlock

Radyo dinlemek için
ADBLOCK
eklentisini kapatıp sayfayı yenilemen gerekiyor.

TAMAM
icon_player_favorite ŞARKIYI FAVORİLERİNE EKLEMEK İÇİN ÜYE GİRİŞİ YAP.
icon_player_volume icon_player_mute
OYUN SONA ERDİ! SIRADAKİ ŞARKIYI SEÇMEK İÇİN TAKİPTE KAL
KAPAT
OYUN BAŞLADI! SIRADAKİ ŞARKIYI SEN SEÇ HEMEN KATIL!
SIRADAKİ ŞARKIYI SEN SEÇ RADYONUN KONTROLÜ SENDE! NASIL OYNANIR?
  • Canlı yayında dinlemek istediğin şarkıları ateşle! Listede yukarı taşı.
  • Canlı yayında dinlemek istemediğin şarkıları dondur! Listede aşağı at.
  • Oyun sonuna kadar yeniden kazanacağın haklarınla mücadeleye devam et.
  • Canlı yayında çalacakları sen belirle. En sevdiğin şarkılar radyonda çalsın.
SIRADAKİ ŞARKI
Your Love Kate Linn
SOHBETE KATIL
HAKLARIN
x10
YENİ HAK İÇİN KALAN SÜRE
SOHBETE KATIL icon_close

    saniye sonra kapanacak.

    SANATÇI REMA
    ALBÜM RAVE & ROSES

    CHARM

    REMA

    CANLI RADYO
    (London)
    (Another banger, banger)

    Come here, wetin dey worry you?
    Bring body, make I rock am, yeah-yeah
    I know you senior me
    I get money pass your papa
    Wetin you want wey I no fit do for you
    Why you wan dey buga wọn?
    Shey you be Kizz Daniel ni?
    You better drop your body, I must soco, ah

    Sufri with this body
    Make we run am on a low-key
    Baby, you know me
    E get as you go move wey I no go gree
    Come, make I drive your-, hmm
    Come, make I drive this your jalopy
    Baby, allow me tip you off with alawee

    See body o (see body, see body o)
    Ẹgbá mi o (ẹgba mí, ẹgba mí o)
    E dey burst my bololo (e dey burst my bololo)
    Please, help me o
    Me, I don jam wetin pass me o

    Come here, wetin dey worry you?
    Bring body, make I rock am, yeah-yeah
    I know you senior me
    I get money pass your papa
    Wetin you want wey I no fit do for you
    Why you wan dey buga wọn?
    Shey you be Kizz Daniel ni?
    You better drop your body, I must

    You too dey form with this love of a thing
    Baby eh, let me, let me
    Me, I get pounds for you, you wan dey do like say, eh
    Naira no dey help
    You too dey stiff, dey do like say your waist no dey, eh
    E no dey bend
    Oya, follow my command
    Baby, do like I do
    Baby, front and back
    Baby, boomba-ka-boom, soco, ah

    Sufri with this body
    Make we run am on a low-key
    Baby, you know me
    E get as you go move wey I no go gree
    Come, make I drive your-, hmm
    Come, make I drive this your jalopy
    Baby, allow me tip you off with alawee

    Come here, wetin dey worry you?
    Bring body, make I rock am, yeah-yeah
    I know you senior me
    I get money pass your papa
    Wetin you want wey I no fit do for you
    Why you wan dey buga wọn?
    Shey you be Kizz Daniel ni?
    You better drop your body, I must soco, ah

    Sufri with this body
    Make we run am on a low-key
    Baby, you know me
    E get as you go move wey I no go gree
    Come, make I drive your-, hmm
    Come, make I drive this your jalopy

    Rema Albümleri

    ŞU AN ÇALAN ŞARKILAR

    icon_close
    Notification
    icon_close
    Karnaval.com'u hangi dilde görmeyi istersin?
    Hangi ülkenin eğlence ve yaşam haberlerini takip etmeyi tercih edersin?